Movatterモバイル変換


[0]ホーム

URL:


Jump to content
Wikipedia
Find-am

Bon

From Wikipedia

Bon abibon-pikin wey dem stil de kollebo an dilivri na wen wuman kari bele an di pikin komot for im toto abi tru opreshon. For 2019, e get abaut 140.11 million bon bon wey hapun. For kontri wey don divelop wel wel, plenti bon bon hapun for hospital, bot for kontri wey stil dey divelop, na for inside Haus di bon bon hapun.

Get-am bak from "https://pcm.wikipedia.org/w/index.php?title=Bon&oldid=21650"

[8]ページ先頭

©2009-2025 Movatter.jp