Movatterモバイル変換


[0]ホーム

URL:


Jump to content
Wikipedia
Find-am

Benue State

From Wikipedia

Benue State na one of di 36 states forNaija and di capital naMakurdi. Di state slogan na "Food Basket of the Nation" and the governor of di state naSamuel Ortom.[1][2] Dem kret the stet for 1976 di time wey Dem kret 12 Stets for naija.Di stet get em nem from di Benue river wey be di nomba 2 river wey laj pas for naija.

Where we gather the tori

[chenj-am |chenj-am for orijin]
  1. https://www.nigeriagalleria.com/Nigeria/Nigerian-States-Capital-Governors.html
  2. "Archive copy". Archived fromthe original on 2021-10-17. Retrieved2021-10-17.{{cite web}}: CS1 maint: archived copy as title (link)
Get-am bak from "https://pcm.wikipedia.org/w/index.php?title=Benue_State&oldid=27666"
Katigori-dem:

[8]ページ先頭

©2009-2025 Movatter.jp