De Wikipedia Library be an open research hub; a place for active Wikipedia editors make dem gain access to de vital reliable sources wey dem dey hia make dem take do dema work den make dem support dem how dem fi use those resources take improve de encyclopedia. E go fi be accessed by any registered editor wey ein account be six months old wey dem get 500 edits. We dey aim make we make access den use of sources free, easy, collaborative den efficient.
De Wikipedia Library be run by a team of Wikimedia Foundation staff den global volunteers.