| Year dem found am | 15 January 1954 |
|---|---|
| Official name | Université de Kinshasa |
| Motto text | Scientia Splendet et Conscientia |
| Country | Democratic Republic of the Congo |
| Edey de administrative territorial entity insyd | Kinshasa |
| Coordinate location | 4°25′10″S 15°18′35″E |
| Member of | Agence universitaire de la Francophonie,Association of African Universities,African Research Universities Alliance |
| Dey follow | National University of Zaire |
| Tym dem start | 1954 |
| Dema official website | http://www.unikin.ac.cd/ |

DeUniversity of Kinshasa (French:Université de Kinshasa), commonly dem know asUNIKIN, be one of de three major varsities insyd deDemocratic Republic of the Congo, togeda plus de University of Kisangani den University of Lubumbashi. Originally dem found am insyd 1954 as Lovanium University during Belgian colonial rule, na dem establish de current varsity wey dey follow de division of de National University of Zaire (UNAZA) insyd 1981. De varsity dey locate insyd Kinshasa ein Lemba commune.
De varsity get enrollment of 29,554 den faculty den research staff of 1,929 insyd de 2018–19 academic year,[1] wey currently e get twelve academic divisions.[2] Dem strategically locate de Notre-Dame de la Sagesse for de campus top wey edey provide pastoral ministries to professors den students.
Na dem establish de varsity insyd 1954 as Lovanium University by Belgian colonial authorities dey follow criticism say dem do too little make dem educate de Congolese people. Na de varsity be originally affiliate plus de Catholic University of Leuven insyd Belgium. Wen dem gbele am, de varsity receive heavy subsidies from de colonial government[3] den funding from de Ford Foundation, de Rockefeller Foundation den de United States Agency for International Development wey dem laud am as de best varsity for Africa insyd.[4]
Insyd August 1971, dem merfe de varsity plus deProtestant Autonomous University of Congo (Université Libre du Congo) denThe University of Congo at Lubumbashi (dem found am insyd 1956) into deNational University of Zaire (Université Nationale du Zaïre, UNAZA). Na dem cut ties plus de Catholic University of Leuven, den funding give de varsity begin dey drop precipitously. For dis point, de varsity get enrollment capacity of just 5,000.[3]
Der be twelve academic divisions for de varsity:[2]
Wikimedia Commons get media wey dey relate toUniversity of Kinshasa.