| Industry | higher education |
|---|---|
| Year dem found am | 1954 |
| Short name | TTU |
| Motto text | Nsa na adwen ma mpuntu |
| Country | Ghana |
| Edey de administrative territorial entity insyd | Sekondi-Takoradi,Sekondi Takoradi Metropolitan District |
| Ein location | Sekondi-Takoradi |
| Coordinate location | 4°54′34″N 1°45′22″W |
| Member of | Ghanaian Academic and Research Network,Association of African Universities |
| Dema official website | https://ttu.edu.gh/ |
| Web feed URL | https://ttu.edu.gh/feed/ |
| Academic calendar type | semester |

Takoradi Technical University be public tertiary education institution (varsity) wey dey locate insydSekondi-Takoradi, de capital of deWestern Region ofGhana. Na dem establish Takoradi Technical University as government technical institute insyd 1954 wey e cam turn part of de State Tertiary Education System. Later, after de passage of de Polytechnic Law of 1992 (PNDCL 321), dem replace am by de Polytechnics Law (Act 745) for 2007 insyd.[1] Insyd 2016, de bill make e convert six out of de 10 polytechnics (wey dey include Takoradi Polytechnic) to fully fledged varsity dem receive de unanimous approval of Ghanaian legislators.[2]
De varsity logo dem intend make e capture de essence of technical den vocational education.[3] De circular nature of de logo dey symbolize de completeness of de training den education nurture for Polytechnic. De motto emblazon around de edge dey read: "Adwen, Akoma na Nsa ma mpuntu" literally "De brain (mind), heart, den hands (skills) engender development."
De interior of de logo be open book set against red gear against yellow background. Dem intend de interior make e symbolize de technical den vocational education den training de varsity dey provide. De Adinkra symbol of "Ntesie" anaa "Mate masie" (literally, "I hear wey I keep am") be Ghanaian cultural symbol for learning, wich dey set for blue background top plus yellow waves wey dey represent de location of de institution near de sea.
De royal blue colour wey dey encircle de emblems for de logo insyd dey represent de global appeal of education den dat "de sky be de limit" give all students. De fire red colour dey symbolize hard work den personal sacrifices, wich dey underlie success for all endeavours insyd. De rich yellow colour dey encapsulate de wealth wey dey result from de application of de skills den knowledge acquire thru de unique education for de Takoradi Polytechnic.
Na dem establish de Takoradi Technical University insyd September, 2016 as result of de government ein policy make e convert Takoradi Polytechnic, among five oda polytechnics, go de status of Technical University.[3] For effect, since April 1954, Takoradi Technical University (formerly Takoradi Polytechnic) exist as government technical institute under de Ghana Education Service of de Ministry of Education. During dat period, de institute offer programmes mainly for de Craft den Technician Certificate levels for commercial den technical subjects insyd, wey dey award de Royal Society of Arts (RSA) den City and Guilds of London, United Kingdom. However, insyd 1990, de Ghana Education Service take over de awarding of de above-mentioned certificates.[3]
As part of de Ghana Educational Reforms, wich begin insyd de 1980s, na dem upgrade de Takoradi Technical Institute den five oda similar institutions by de Polytechnic Act 321 (PNDC Law 1993) make e cam turn part of de Ghana Tertiary Education System. De Polytechnics, per de law, begin make e offer Higher National Diploma (HND) programmers insyd de 1993/1994 academic year. Dese reforms mandate dat de polytechnics complement de role of de varsities make dem increase access to tertiary education give de training of middle- den higher-level manpower.[3]
Dem pass bill dem propose by de Ministry of Education den consider by de Cabinet of Government for 2014 insyd by Parliament as an Act insyd August 2016 plus de assent of de Presido, wey convert sam polytechnics go full-fledged technical universities. For view of that, de Takoradi Polytechnic Council adopt de name "Takoradi Technical University," wich na duly register am plus de Registrar General's Department of Ghana. Currently, Takoradi Technical University get three (3) campuses: Effia Kuma (Takoradi), Butumagyebu (Sekondi), den Akatakyi (Agona-Nkwanta). De Akatakyi Campus be de largest of de three, plus acreage of 152.3.[3]