Amlodipine, dem sell under de brand nameNorvasc among odas, be a calcium channel blocker medication dem use to treathigh blood pressure, coronary artery disease (CAD)[1] den variant angina (dem sanso call Prinzmetal angina anaa coronary artery vasospasm, among oda names).[2] Dem dey take am orally (dem swallow by mouth).[1]
Common side effects dey includeswelling, feeling tired, abdominal pain, den nausea.[1] Serious side effects fi include low blood pressure anaaheart attack.[1] Whether ein use be safe duringpregnancy anaa breastfeeding be unclear.[1] Wen e be used by people plus liver problems, den insyd elderly individuals, doses for be reduced.[1] Amlodipine dey work partly by vasodilation (relaxing de arteries den dey increase dema diameter).[1] E be a long-acting calcium channel blocker of de dihydropyridine type.[1]
Na dem patent amlodipine insyd 1982, wey na dem approve am for medical use insyd 1990.[3] E be on de World Health Organization's List of Essential Medicines.[4] E be available as a generic medication.[1][5] Insyd 2023, na e be de fifth most commonly prescribed medication insyd deUnited States, plus more dan 68 million prescriptions.[6][7] Insyd Australia, na e be one of de top 10 most prescribed medications between 2017 den 2023.[8]